top of page
Search

LIGHT'S SHADOW


Yaw Basto: Cheley, my wings are so tired. This forest ain't appealing at all. It's late now too; I for find some nice hideout and rest.


*Leaves rustle*


Yaw Basto: Who's there?


*Leaves rustle*


Yaw Basto: Yo! Commot before I vex!


Dennis: Bossu relax. Ebe me now.


Yaw Basto: Eii Dennis, why you dey here?


Dennis: Cheley, eno be some easy things I go through oh cheley.


Yaw Basto: Why wossop?


Dennis: Sit, then I go talk you.


*Yaw lights fire. They sit on log.*


Yaw Basto: So wossop?


Dennis: Cheley. I'm never going to forget this thing oh. Soak the story.

So three days ago, some invites come give some nice party cheley. Then edey some cave inside. But squad say make I no go; say efar wey eno dey look good. But cheley, then caterpillars, then ants then the insects them no get wings sef dey go; so I just jie my eye. If anything, I go fly out. Then I dey trust myself.


Yaw Basto: Ebe so norr!


Dennis: Yah. So cheley I shadder plus my Timberlands, some nice sprays and things, wey I go.


Yaw Basto: How ego?


Dennis:The party go nice. Then edey the cave ein entrance. But getting to the end, I see say the dons dey lef go some other yard. Then edey look like tunnel cheley, wey me too I follow. As I dey enter, then I dey see some one or two webs then things, but still aa I weave through. I reck say this thing dey go someway, but cheley then I dey see my body strong man. As I ketch the end, the place make so dark. As I move small naaa, I fall for some plenty webs inside.


Then I dey try turn turn then shake my body but cheley then I no fit do anything. Like I just no fit! As I turn my head, I see the dons too for the other side. Dema head like that. Then the dada bees too dey cry like the tears ego free them. There norrr I start dey see them eight legged predators; them dey crawl down from the roof. For there norr edo me say ein that, make I just start dey sing my dirges wedge my death.


Then them just dey laugh, them go slap slap we then lash we then things oh. Like cheley I just reck say I fini. Them wor so plus dema shenanigans.


Yaw: So you die?


Dennis: Ah yo! How I go fit die then dey here.


Yaw: Oh sorry sorry. Proceed sah.


Dennis:There norrrrrr some bugum things happen ohhh! Cheley eno be small shakings ehappen for there. The rocks then things start dey fall wey the webs all tear tear. The spiders too them fall for the floor top, wey the stones sana crush them. Herh!


Yaw: Herhhh!


Dennis:Cheley then we make loose, but we no make free yet. Then the entrance make blocked, so we make stuck for inside.


So we dey wedge we dey wedge, the girls still dey cry dema hearts out, wey cheley another bugum happen. Then this one be small one p3. Them some human gees enter wey them take some white distin chuck the table top. We all we boot go the corners inside; like you go dey there?


As them fini, them lef wey them close the entrance again. Me dierr I boot go spy the white thing. Then edey jie man, wey eCheck like he die sake of then no movement dey. Wey he no dey sack we.


So we wor so plus wanna normal flyings then hoverings then things. Wey cheley me then I bed.


Then cheley I dey some outer realms wey I dey dream for some nice fly VIP lounge wey them tenop me lah. As I turn spy no, the place make over bright. Herh no be joke!

I no fit talk say ebe white sake off the thing erhnnnn... Ebe serious seriosity! Wey then I reck say the entrance make over opened. The girls talk me say another earthquake pae wey the stone just roll. Like herh! As I turn spy the table, the man no dey there. Cheley as we commot wey we see some gee bi he dey tap the stone top. Like herh, he make sooooo over bright. Then he dey talk plus some women bi, but cheley I no waste time korraaa wey I lef.


I dey fly aaaa wey I start dey think. So like cheley, I really make free. As I think say no hope dey, say me naaa I cause my problems, me naaa I make so over figuring, as I dey deserve say I go die no, wey sake of some bro I no know sefff, I dey the blue skies inside.


Me I be hard guy so I no dey cry, but I think sarghnnnn...


Yaw: That be hardd!


Dennis: I tell youu! I never go forget that Man. I see say anybro ego dey ein side erhn.. cheley you never go make hye!

Cheley, whether the place you dey make over dark sef. Azay, even shadow sef be bright, na He Himself.


Yaw: I barb that thing!


Dennis: Cheley, I for go Hala my squad for house. We go crush yeah!


Yaw: No yawa. Later.

6 views0 comments

Recent Posts

See All

Comments


bottom of page